MAD

Şarkı

MAD

PaBrymo · DIVERGENT · 2025 · 2:05

Şarkı sözleri

So many reasons why Man no Fit look back Cause you know say If no be jah, You know say Me I for done mad I for done This streets no get memory I run my race alone If no be weed n kpo Me I for done mad I for done Stick to your standards Why you trynna copy me When you know say I dey put in effort In everything wey relate to me Oye olohun Say my time done come Dem dey call me the don gorgon Don don don don don don gorgon So many reasons why Man no Fit look back Cause you know say If no be jah, You know say Me I for done mad I for done This streets no get memory I run my race alone If no be weed n kpo Me I for done mad I for done Give me wings to fly like red bull Got my blesssed ganja nothing I can Not do I'm alone but never lonely F U bitch u can't control me But we can keep on banging Lowkey No Dey follow dem play All this niggas dey backward pass Theirs buttock's Seventy percent ridiculous Small chance whey I get I roll up roll up Rise up n shine I'm alone but never lonely F.U bitch u can't control me But we can keep on banging Lowkey Eyyy Wang and celine I no care if you no like me I just wan get this money I no join illuminati Yeeeee Mash up the party All my chicks dey foreign I just wan get this money I nor care if you no like me So many reasons why Man no fit look back Cause you know say If no be jah you know say Me I for done mad I for done This streets no get memory I run my race alone If no be weed n kpo Me I for done mad I for done So many reasons why Man no fit look back Cause you know say If no be jah you know say Me I for done mad I for done This streets no get memory I run my race alone If no be weed n kpo Me I for done mad I for done

Şarkı sözleri LRCLIB tarafından sağlanmıştır.

PaBrymo sanatçısının popüler şarkıları