Commando

Song

Commando

King Promise · As Promised · 2019 · 2:49

Lyrics

Oh naa na yeah yeh King beat let's go King King promise Maybe me a never see another girlie like you The way you move your body move your body me l like it Bad girl come come ride on my bike girl eyeh ey eh Mefeeli s3ne3 wos) memu make me feeling alright eyeh yeh Oh baby commando Come make abi your commando I go fight for you commando I wanna be your commando yeh eyeh I go fit be your commando Come make abi your commando Anything you want baby come make I know Anything you want baby girl ago do yeah Dem other girls dem bad I see ma girl she badder No other girl be hotter Oh naah than my girl Dem other girls dem other girls dem bad But see ma girl see ma girl she badder No other girl be hotter Oh naah than my girl Hw3 s) memu mma menfeeeli wate B) me din mma menfeeli wate ohh yh l say the things wey dey kill me wate Ebe the things you dey do me wate Eyeh eyeh yh I just want to love you girl Give you all give you my world l say ibi you l want to ibi you l love oh my girl Say make abi your commando Come make abi your commando l go fight for you commando I wanna be your commando yeh eyeh l go fit be your commando Come make abi your commando Anything you want baby come make l know Anything you want baby girl ago do eyeh yh So my baby eyeh yh l go give you all ma love Fight for you as any war oh oh eyeh yh Ouh ma baby eyeh yh l go give you all ma love Fight for you as any war l ouuh na na naah Will be your commando Come make abi your commando l go fight for you commando I wanna be your commando yeh eyeh l go fit be your commando Come make abi your commando Anything you want baby come make l know Anything you want baby girl ago do eyeh yeh

Lyrics provided by LRCLIB.

Popular by King Promise