Constantly

Song

Constantly

Davido · Oriadé · 2026 · 2:41

Lyrics

(Ri') O.B.O, Baddest Dem no fit touch this Who you know fresh and the hardest? Who you know move like the baddest? Odima, cooler See lifestyle, na Skoda Evidently, every day we shining Ọmọ, everything pop like soda Uhn, double O, double O, double O, double O Double O one, no be radio Different P, I'm a different breed with a different energy Double O, double O, double O, double O Double O one, no be radio Different vibe on a different key I dey give them constantly (Constantly) Skoda (Constantly) ooh-yeah I dey killi show I'm steady making my dough And I make them jo disco (Constantly) as e dey go (Constantly) no definition My guy, ẹ gba gbe exaltation Aye o le, bo ṣe n lọ (Constantly) eh-ehn (constantly) Awa n jaye lọ And my girl she sexy gan-an Her body na follow come (Constantly) Baddest (constantly) Your time e go come When e come, ko d'eyin mọ Turn the table, no waste time Never seen a bigger miracle Never seen a bigger miracle than myself o The kind of money wey I get o Hm, got me singing in falsetto Never seen a bigger miracle Never seen a bigger miracle than myself o Plenty ladies on my case o And my niggas dem dey hail o Double O, double O, double O, double O Double O one, no be radio Different P, I'm a different breed with a different energy Double O, double O, double O, double O Double O one, no be radio Different vibe on a different key I dey give them constantly (Constantly) Skoda (Constantly) ooh-yeah I dey killi show I'm steady making my dough (my dough) And I make them jo disco (Constantly) as e dey go (Constantly) no definition My guy, ẹ gba gbe exaltation Aye o le, bo ṣe n lọ (Constantly) ehn-ehn (constantly) Awa n jaye lọ And my girl she sexy gan-an Her body na follow come (Constantly) Baddest (constantly) Your time e go come When e come, ko d'eyin mọ Turn the table, no waste time (Ri-, Ridimakulayo)

Lyrics provided by LRCLIB.

Popular by Davido